Chidimma Adetshina emerge Miss Universe Nigeria 2024
Chidimma wey be Miss Taraba beat 24 oda contestants to win di pageant wey hold for Lagos, Nigeria commercial city.

She bin suppose contest for di Miss Universe for South Africa but many tins happun wey lead to her rejection.

Dis contest bin generate plenty excitement plus gbas gbos between South Africans and Nigerian plus including dia supporters all over di world.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/cp8n42drz3wo
👏🎉
#Entertainment
#Africa #model #miss_universe

Chidimma Adetshina win Miss Universe Nigeria 2024: Miss Taraba wey South Africa reject beat 24 odas to win - BBC News Pidgin

Di Miss Universe contest na international beauty contest wey dem dey do evri year - di next edition go happun for Mexico in November.

BBC News Pidgin